One-half of Afro-pop music duo Paul Okoye has addressed the group’s split in a new song titled “Call Heaven”.
In the emotional ballad, Paul cries to his dead parent—saying he wishes they were alive to intervene.
Check out the lyrics below
Make somebody please call heaven,
make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are
We no be who we are
coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out
Listen to the song below
httpv://youtu.be/_0E69RJOPPM
This post was published on March 15, 2016 5:20 PM
Our website, www.ghanacelebrities.com, uses cookies. The website uses analytical cookies to check the behavior of visitors and to improve the website on the basis of these data. In addition, third parties place tracking cookies to show personalized advertisements. Do not want to accept all cookies?
Read More